'NO GREE FOR ANYBODY'🤼

SUPER EAGLES READY FOR AFCON⚽



I feel if there's anytime that this our Nigeria slogan will be needed, it's now.



My dear Super eagles players, 'mak una no gree for anybody ooo

No gree mak dem score you!

No gree mak dem win you!

No gree come back if dey no give you the cup!


But this one that they made asoebi cloth for them, 'mak dey no go there loose guard begin think say na owambe they come'😀


'But las las mak dem play safe, because nobody send dem, if dey break leg nobody go reason there matter for naija, na dem and their family go hear am'


We wish them the best of luck.


Let the game begin.....


We will be watching from the other side 🫣


✍️Prisca Ojiobianu

#sweetmotherhood#

Comments

  1. The police has declared the above statement illegal, giving it another narrative. But actually shows soldering sprit to conquer. Come on eagles.

    ReplyDelete

Post a Comment

Popular posts from this blog

POLICE WHY NA 🤷 ARE WE SAFE?😢

WARNING! WARNING!! WARNING!!!

WIKE VS SIM 🤼