'NA ME UNA WAN OPPRESS'π☹️ I have seen this trend of people's achievement this year on different handles and in my mind, l was like, mak una dey joke.. I will be dropping mine soon.... You see in this life, don't let anything or anyone oppress or disturb you. πDo your best πTry the much you can πWork hard πBut don't kill yourself 'The people wey travel go village for 20th December go still wait for people wey go come back by 31st December, na so life be' MY OWN ACHIEVEMENTS FOR 2025π πMost of the money wey people dash me l use chop rice and chicken, ice cream chicken pie etc.π₯± πAny free time l had, l use am sleep wella.☺️ πI made sure l had data all the time, because l can't miss out in all the crazy things happening on social media.π πAll the people that looked for my trouble beyond reasonable doubt, Dem collect wotowoto from meπ€Ί πI eliminated most of the things that don't give me joy.π
♀️ πI made some new crazy friends.πΊπ πl sp...